Timaya

Timaya - I Concur lyrics

rate me

Ft. Don Jazzy

(Intro)

Boy nor fine I concur

Say I short I concur

Me i’m rich I concur

Errythin' I concur

I like woman I concur

I like to make una dance I concur

Nwanne shack alcohol oh ooh

(Verse)

Say my life on the go

Have you eva seen a guy like me before

After all these talkin' I still dey scatter the floor

Anywhere you go na so my music e go

Hey

(Pre-Chorus)

Legup kpekele

Shaky yo eke hey

Kpekele chop and run and kpeke

Kpekele chop and run and kpekele

Make sure ya start to dey kpekele

Hey hey hey

(Chorus)

Ehem concur

Concur

Yayba concur

I concur

I dey killy beat I concur

Make ya whine yo bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

(Verse 2)

Ahan! Orugo! Ahan! See

Me I nor say the people they luv me and I know oh

Na baba god dey bless me and I know oh

Dema luv my style hey

I dey make they happy

People they luv my style hey

Dem say I dey make they happy

The mama and the papa they know me

Children just dey happy

Mi bruva shack alcohol oh ooh

(Pre-Chorus)

(Chorus)

(Verse 3: Don Jazzy)

Don jazzy! Oya ask yo man

I be the one they dey talk about

Anythin' they talk e dey come to go

Na baba god hey o ne we gi hey

O ne we gi hey

Omo oni hem newi weya biko wey gboya hey

Osukor hey

Osukor sukor hey

Osukor su wai gbi yai biko dabansin (oya pass)

I concur, don jazzy concur

Timaya concur oya why dem nor go run come hey

My head 2 big I concur

I get big nose I concur

I 2 dey floss I concur

As the big head burst dem concur

I dey kill with beat but I concur

Know i’m lackin' ya for talk

I dey make dem likin' the bobo

Errybody like the bobo

Hey, baby, hey, baby

Oya make I touch yo bottom

Hey, baby, hey, baby

Oya make ya lick yo bobo

(Pre-Chorus)

(Chorus)

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found