Styl-Plus - Four years lyrics
rate meFOUR YEARS;

S-T-Y-L-PLUS

Oh yeah, we still dey o

Chorus:

Four years don waka

We still dey carry go

Nobody waka, nobody go solo

Baba God o lawa ke si o, na your grace o

A dupe o.

Verse 1;Shifi

People talk say khaki no be leather

But we have stayed through the rain and the stormy weather

Whether dem like am or whether dem no send or whether dem pretend

We still dey o.

People talk say one day e go better

But we say that the day is already better
For my left and my right

I see Tunde and Zeal

Wetin I fee-eel be say...

Repeat chorus.

Verse 2;

People say we go breakup when we make money

But we have met and have stayed as a family

Zeal; Whether we fight o

Or whether we quarrel

Over money or girl

We still dey o.

People talk say na me go first go solo

Then I wander how they can see tomorrow o o

Where would I be without Shifi and Tunde e

Maybe I go wound e e e

Repeat chorus;

HOOK;

Baba a dupe o o o

Baba a dupe o o o

Baba a dupe o o o

Baba

Verse 3; Tunde

1997 was the year I met Shifi

Later we were joined by Lanre and Yemi

1998 Lanre passed away

Zeal came with a brighter day

2-0-0-3 came T-jazz and Joey

Sunky and Mekoyo produced Olufunmi

Oh how I wish Lanre and Yemi were here

But I thank you Lord cos
Thanks to Doube Team for correcting these lyrics
Thanks to GLAMOUROUS PRESH for correcting these lyrics