Sahara All star band of Jos - Enjoy yourself lyrics
rate meJump, if you get bele to put am
Drink, if you get bele to take am
Enjoy yourself as you think say you sabi
Nobody knows, the day him go die
You die, somebody go do your work
You die, somebody go sit for your chair
You die, somebody go chop your money
You die, somebody go marry your wife
So?
Enjoy yourself as you think you sabi
Enjoy yourself, make you forget say you go die
...
The people wey live yesterday wey no enjoy
They don quench
sombody dey chop their money for dem now
You get money, you no enjoy
na you sabi?
I no get money for bank
My bele na my bank
I hide money for bank
My bele na my bank
I dey chop, I dey drink
I dey henjoy myself