Ruggedman - Peace Or War lyrics
rate meVERSE 1

Just because I open my mouth

people dey halla,people dey shout

them dey kolo both for streets and inside the house

Including-Universitys,Polytechnics respect me

because I don yarn wetin them don keep inside them chest since

I speak for shoe makers

I also speak for mechanics

I speak for those wey hear some kind of rap and don't understand it

I speak for those wey don vex so tey them tear them clothes

and for those wey no fit talk unless oga door dey closed

I speak to those wey dey ask me where I don dey since

while I pity ones wey enter rap without knowing the basics

makes it da real or fake shit

because makeshift-

no dey last-na Matrix

like actors wey dey waka pass

I go preach teach through my music give you lesson to learn

no matter wetin them try to do -my fire still go burn

I don -speak ma mind and I go still speak more

you either love me or hate me in peace and war

CHORUS

VERSE 2

Some actually ask why I spat the way I did with so much venom

say if I no get beef why I no just call them to tell them

How you go talk to person wey feel say him dey too much?

when ofcourse we know say the cause na plenty promo from big bros

ofcourse I laid low-

watched the fake glow grow-

prematurely

knew it had to end for surely

It was insults I took with a pinch of salt and a bottle of malt

until the voice in ma head tell me say.. put a halt-

to -

Da fake hype,fake promo ,fake rap

them don too believe thats why e be like say I set trap

wey them fall inside as I glide

rush to wash all of them like bar beach high tide

those flows came from inside my brain-

wey them don dey try to stain since

like puttin white cloth inside a bowl of paint or blue ink

I don -speak ma mind and I go still speak more

you either love me or hate me in peace and war

CHORUS

VERSE 3

My time na wetin I take to investigate

and spit words wey everybody go fit relate with

children go fit to play with,hit da stage with

trip and split your brain with

because its filled with facts wey go make you flash back to past tracks

to criticise here- take my own too-put am inside

feel the words and feel the vibes

Cos I say no be beef one guy say I be coward

how many Nigerians don come out talk straight where there's no reward

I go face any panel or board

infact I I ready face the world to seriously defend my words

Another- send me mail dey analyze ma lyrics

dey pick out points from deep inside-I was tripped

Now I don turn one man fan to ma own critic

which also makes you ma fan weither or not you admit it

I don -speak ma mind and I go still speak more

you either love me or hate me in peace and war

CHORUS