Psquare

Psquare - Temptation lyrics

rate me

(pom, pom, pom, pom, pom pom)

(pom, pom, pom, pom, pom pom)

This na Temptation!

I say this na Temptation!

With a little confusion!

Infatuation!, Oh Lord.

All my friends dey call me number ten,

cos I dey play like Okocha,

Dey score like Ronaldinho,

Honey biko, no start wetin wey you no go fit to finish,

I no bi George Finidi, Oh Oh!

I cannot deny it,

cos I dey see you dey eye me,

Something been dey bite me,

Now how can I go on n hurt my wifey,

Girl can't you see

When I sleep its you,

When I dream its you,

When I breath its you,

When I eat its you,

Anything I do why must it be you,

Girl can't you see its true,

You dey make me dey go,

(pom, pom, pom, pom, pom, pom, pom pom)

Even though e dey wrong,

I dey feel like to go (pom, pom, pom, pom, pom,pom, pom pom)

Im sorry my wifey, she dey make me dey go

(pom, pom, pom, pom, pom, pom, pom pom)

The feeling is so strong,

I dey feel like to go,

(pom, pom, pom, pom, pom, pom, pom pom)

Oh o This na Temptation!

This na Temptation,

Wit ah a little confusion, Oh Lord

Verse 2

I been dey try make I rush,

When our body brush,

Oh girl I was Tempted to Touch (Tempted to Touch),

But there was nothing I could do,

I just became a fool,

Eh, na wetin man go do,

Girl I no mind make it rain on me (on me),

I'll give it to you and you'll give it to me,

Girl it strikes like a Thunder dey make me dey wonder,

No Wonder

When I sleep its you,

When I dream its you,

When I breath its you,

When I eat its you,

Anything I do why must it be you,

Girl can't you see its true,

You dey make me dey go,

(pom, pom, pom, pom, pom, pom, pom pom)

Even though e dey wrong,

I dey feel like to go (pom, pom, pom, pom, pom, pom, pom pom)

Im sorry my wifey, na she dey make me dey go

(pom, pom, pom, pom, pom, pom, pom pom)

The feeling is so strong,

I dey feel like to go,

(pom, pom, pom, pom, pom, o, Uh pom, pom pom)

This na Temptation!

My Brother

This na Temptation (x2)

Wit ah little confusion, Oh Lord

(pom, pom, pom, pom, pom pom)

(pom, pom, pom, pom, pom pom)

For this type of game,

Wey we go play,

No Red card!, No Red card, for this na Temptaion

Oh Lord

When I sleep its you(na wit you),

When I dream its you(na only you),

When I breath its you(nobody else) ,

When I eat its you(na only you),

Anything I do(AM)

why must it be you(Oh Lord),

Girl can't you see,

You dey make me dey go,

(pom, pom, pom, pom, pom, o, Uh pom, pom pom)

Even though e dey wrong,

I dey feel like to go (pom, pom, pom, pom, pom pom)

Im sorry my wifey, na she dey make me dey go (pom, pom, pom, pom, pom pom)

The feeling is so strong, body so strong

This na Temptation! my sista

This na Temptation!...

Im sorry my wifey...

I dey feel like to go...

No Red card, No red card...

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found