Psquare - Story Story lyrics
rate me

[Uncle Please tell us a story]

We back again (2xe)

This time

I got a story (2xe)

This na our story story story ye

I got a story (2xe)

This na our story story story ye

12 years ago when we started dancing

immatating mi mi micheal jackson

they used to call us Paul and Peter

we realize say Psquare better

When our mates dey bubble

We dey dey huzzle

to make sure say our music go escape us from trouble

then we dey try to understand

why, some people are not the same

from one competition to anther

our mama used to tell us not to bother

cos we dey play, we sing, we dey dance for the same shoes, ye, at the same time

Chorus

For all those people wey dey play our song

and all those who dey write about us

we love you [we love you], we wanna thank you [we wanna thank you]

Cos na so we suppose we suppose to be

can't imagine wetin life go be

without you [without you]

we wanna thank you [we wanna thank you]

Verse 2

In the year 2001, was a blessing and a lesson that shows we are progressing

while in the year 2002, Timbuktu came to our rescue

While in the year 2003, for everywhere na our tapes and CDs

hei e never finish, for Sandston city, we go for Kora for south Africa

we dey try to understand

why, some people are not the same

from one competition to another, again

our mama used to tell us not to bother

cos we dey play, we sing, we dey dance for the same shoes, hei, at the same time

Chorus

I gotta story [story] (2xe)

this na our story story story yeah [story story story]

I gotta story [story]

I getti story [story]

this na our story story story yeah [story story story]

All the children help me sing

Thank you, we love you

We thank you [thank you]

We dey grateful [thank you]

Universities [thank you]

Societies [thank you]

Companies [thank you]

We love you [thank you]

To all radio stations [thank you]

and all TV stattions [thank you]

Journalists [thank you]

We dey grateful [thank you]

To our fans in Nigeria [thank you]

Those in South Africa [thank you]

Those in America [thank you]

All over the world [thank you]

To my fellow musicians [thank you]

MCs and DJs [thank you]

We love you [thank you]

We dey grateful [thank you]

To our father in heaven [thank you]

We no fit forget you [thank you]

We praise you [thank you]

We dey thank you [thank you]

We dey grateful [thank you]

We love you [thank you]

Thank you [thank you]

Thank you [thank you]

Thank you [thank you]

Oh no [thank you]

yeah [thank you]