Psquare - Oga Police lyrics
rate me[Siren blaring]

Na which kind yawa be dis ye? (2xe)

I was driving

wasn't speeding so fast

I just dey go jeje i no high

See this honey she was looking so fly

As i dey try to step up to her

Then she say hi

Come on baby make you step into my car

me I go take you to a place where you like i no lie

We can stay back relax and feel fine

cos seriously i get plans

Then all of a sudden

Say dey dem are coming

they tell me make i stop

but i dont know why

who be that the police

they took my papers from me

and i say sir, why you do me so o

Chorus

Oga police

wetin be this

you just dey stress me dey vex me

na which kind yawa be this o

why you doing this ye

Oh no see wetin I miss

Oga police

wetin be this

you just dey stress me dey vex me

na which kind yawa be this o

why you doing this ye

Oh no [Oh no]

Oga Police ye [na which kind yawa be this ye]

Verse 2

Na so we dey for bear palour just dey jolly

with a friend from America wey get money

Na for my front i get ishiewu and turkey

different kind of shawo

wey dey make eye doti

plenty bobos just dey make dem noise [hei]

enough chicky to just dey make dem choice

[One more plate]

As i dey hail my guy

begin dey wash my hand e

I just dey start e

Then all of a sudden

Say dey dem are coming

all of them start to run

but i dont know why

who be that the police

they put their handcuffs on me

then i say sir, na wetin i do

Chorus

Oga police ye, na which kind yawa be this ye

no no

Tell me, wetin you go do for this life

wey police no go come harrass you

even if you be superstar dem go still come embarass you

Tell me, wetin you go do for this life

wey police no go come harrass you

Oga police,wetin be this ye

na which kind yawa be this ye

no no no no no no...

Chorus