Psquare - Bring it On lyrics
rate me(Verse)
Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use ur number six o
Dey calculate, u go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring ur own crayfish o
We go mix o
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can’t u see
(Chorus)
I don’t care who u are
Where u from or what u do
Just as long as u chasin' money
Do what’s right, neva give up on it
Bring it on
Bring it on
Are u ready
Unu ready
No matter how u try
Don’t u eva fall
Keep ur head up high
And standin' tall
Bring it on, bring it on
Are u ready
Unu ready
No matter how u try
Don’t u eva fall
Keep ur head up high
And standin' tall
And risin' risin', risin'
Keep it high
Risin', risin', rise
Bring it on
(Verse 2)
This life e no easy
So much hustlin' and bustlin'
Everyone is strugglin'
So make u no dey believe say
Since everyone is chasin'
U neva goin' make it, lai lai
Neva say No uh
Neva give up
Keep ur head up
Standin' tall
And for sure uh
U go turn it up
Burn it up
Turn down for what
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o o
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We runnin' things in this town
Can’t u see
(Chorus x2)