Lchronicle

Lchronicle - Nakupenda Wewe lyrics

rate me

INTRO

Aih!, LC, my brother my brother my brother my brother aaaaah, aih!

VERSE 1

See them, they don come, I use dem but no be condom,

They said me i no sabi sing song enter the center them show like tampon

At last when I take them to London

Everything, many people go dey hot, ha!

Them go know am greater for function looking in my eyes you go fall for the emotion..EEEH!

Oh baby girl you know say I love you pass anybody

I dey feel the way your hips dey poto poto

Do me for my dear body, Chei!

Iga erikwanu ife Ngozi

Iga erikwanu ife

Nsi gi iga rikwanu ife Ngozi

Iga erikwanu ife

CHORUS

Nakupenda Wewe

Nakupenda Sana

Nakupenda Wewe

EWO!

Nakupenda Wewe

Nakupenda Sana

Nakupenda Wewe

EWO!

VERSE 2

Every time I’m dreaming am dreaming about you

What am I gonna do, am thinking about you

Said I need you baby and I need you tonight

I want you by my side o, I need you tonight

Nobody is gonna quench the fire burning for you

Nobody is gonna stop this feeling am having for you

Oh no no baby aih

Oh no no baby baby

CHEI…

CHORUS

Nakupenda Wewe

Nakupenda Sana

Nakupenda Wewe

EWO!

Nakupenda Wewe

Nakupenda Sana

Nakupenda Wewe

BRIDGING

Oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo

Oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo oyo

Iga erikwanu ife Ngozi

Iga erikwanu ife

Nsi gi igerikwanu ife Ngozi

Iga erikwanu ife see

VERSE 3

Baby tell me how to do cos am feeling your body

They telling me Lc you go stop all this today

Baby no mind them am gonna marry you today

Take you to mammy

Nne gwam ife nga eme

Chei!

CHORUS

Nakupenda Wewe

Nakupenda Sana

Nakupenda Wewe

EWO!

Nakupenda Wewe

Nakupenda Sana

Nakupenda Wewe

EWO!

VERSE 4

See dem, they don come,

I use them but no be condom

They said me I no sabi sing song enter the center dey show like tampon

At last when I take them to London, everything many people go dey hu uh,

Them go know am greater for function

Looking in my eyes you go fall for the emotion

Aih!

Oho oh oh oh oh

Oho oh oh oh oh

Oho oh oh oh oh oho

Oh ho oh oh

OH NO,baby mo

Me and you togetherrrrrrr

Na so we go dey go oh go oh go oh

Nobody go stop us

Foreverrrrrrrrrrrrr aihhhh

Iga egbu meeee

Fade

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found