Lagbaja

Lagbaja - Sweet Mouth lyrics

rate me

Eh my darling na wah o how you come like sweet talk like this…

Person wey he talk true, you no give am face, you say sa swegbe baba ode …

But person wey him mouthi sweeti, wey him tongue na honey,

Who go whisper lie for your ear…ah…

That one na him you follow, se na him be correct, eh baby he get wetin him dey find….

But sha if that na the system, wey you sabi, oyaa ma go e man a de su e…

To ba se pe temi nikan ni o, Ah mama mia

Ma kuku ba e ku o, eleyinju ege o

Okuimana nlike ge, Okwuima nina no bim tukwasi sigi na rum

My darling binu si mi ko ba mi ja wrestling,

Ko mi lese yi mi mole,

Ah, yi mi mole like pillow, oya se mi lese my darling

Iwo nikan soso mama ni o, ko ma tun soluware to le dan ru eyi wo

Oya oya oya my darling

I done talk titi you no dey hear, I say make you careful of sweeti mouthi….

Ah sweeti mouthi, honey tongue, them plenty for titi, he get wetin them they find…

If he open him mouth peren you done lost forever, you better be careful of sweeti mouthi...

Anything he say is a lie, if he say wait I dey come, in fact he dey go

Abi ko ti ye e na oho……

What of the time wey he promise say he go send you for summer

Make you know Manhattan, make you see Las Vegas….

Summer finish patapata you still dey for Ajegunle,

E be like say your Las Vegas he dey inside television…..

Eh my darling na wah o, how you dey believe sweet talk like this….

Ahurungi naya nkukuu, Weren me your pillow

Ahurungi naya nkukuu, Tukwasi sigi na rum

Werem me your pillow ooo… So mi gbo…..Ahhhh so

My darling eleyinju eleyinju eleyinju ege o, ibadi aran o,

Ahh oponu sowe nu, make you no follow, sweeti mouthi

Make you no follow follow follow, honey tongue

A chance e a de fashi ahhh, okwui ma ni na no bim

Which one you dey now, come on, which one now, tukwasi sigi na rum

Aha come on put your hand……oh eh yeah yeah…ba ba baby

Ba ba by baby ba by ba by ba ba…….baby baby……baby baby my darling

Ma je kan tan e, Won a kan chance e, na me be your man…. so mo

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found