Tuface Idibia - For Instance lyrics
rate meHola ho iye (2xe)

For instance

say i be the one wey dem give chance

say i be the one wey dey make plans

for all man to benefit

abi to make you disagree

to agree to create chance

but now i am not of importance

cos now i am looking from a distance

and thats why you give dem the chance

to do all that and turn us to victim of circumstance

dem just dey ignore our existence

dey take use excuse to buy chance

dem no wan no say we dey

dem dey use us dey play

and we get [ ]

anytime we stand for resistance

hol dem in the act of exploitance

abi we just be living in the trance land

Oh my God

(Hola ho iye)

Chorus

You feel what I feel

If you feeling my flow and and you know say its so so (Hola ho iye)

in your soul or you in a moto

and you dey a go slow just (Hola ho iye)

you feel that this thing is

affecting your thing and is killing your soul (Hola ho iye)

Hola ho iye

for the thing wey you see

wey make u Hola ho iye

this type of thing wey we dey feel e dey

make me to dey want to dey Hola ho iye

Even if I want to dey cheat

I go still dey want to dey Hola ho iye

Stand look around you

and i bet you, you go want to dey Hola ho iye

Hola ho iye for the things wey you see

wey make you Hola ho iye

For instance

say emi ni bale of Nigerians

shey i go dey respect your own stance

shey i go create the scenery for better to plenty

to dey make we dey give chance

instead of to dey pack the money go France

dem make suffer to full in abundance

dem make me to wan run away

to a place where e be say i go dey be like to dey break dance

where dem go respect my skills for instance

wen dem go no go just dey play pranks

on top the people wey walked away wey give dem the key

to do dey turn to dem substance

wen dem dey [huzu] with freelance

their looting no dey give us the chance

repentance no dey their blood

e dey create annoyance for my heart

Chorus