Banky W

Banky W - Thief My Kele lyrics

rate me

Thief thief thief my kele

why you wan thief my kele

Thief my kele

Thief thief thief my kele

why you wan thief my kele

[Chorus:]

O ni tire, mo ni temi

But temi lo wa fe ronju mo

You wan thief my kele

You wan you wan thief my kele (thief my kele)

You get your own

I get my own

But na my own wey dey sweet you pass

You wan thief my kele

You wan you wan thief my kele

[Verse 1: Banky W]

As I step up in the club in the VIP

I know I'm looking hot, sitting with wifey

You dey look my side, I see you smiling

Na my girl you want, no be say you like me

The way she dey wine has got you sick

But the girl is mine, she's not your chic

Plenty keles dey but you no send them

Na ma own you wan shenge

[Hook:]

As I turn my face

You give am your phone number (you give am your phone number)

Say you dey try upgrade

Shebi you don see maga (shebi you don see maga)

Wetin God ordain

Na hin you wan put asunder, na hin you want put asunder

You think say you get craze

I go just arrange bouncer, I go just arrange bouncer

Chai

[Chorus]

[Verse 2: DEL]

Blame it on shepeBlame it on the shayo

Blame it cause am semsem

Blame it on the agro

Agro na bastard

You self you know now

So you be big boy

Me sef hold ground

Shebi you be capable

Show generosity

Make I hold this one

Ke mi na quality

Plenty keles dey but I know send them

Na your own I wan shenge

[Hook]

[Verse 3: Waje]

Yeaaa... I am kinda flattered that you think I am hot

But to roll with you, I think not

I am not the kind of girl that leaves with another man

I am with Mr. W, what don't you understand

u don't move me

You ain't my pedigree

I am not a groupie

So turn around and go

I see your girl over there

But na me you wan shenge

[Chorus x2]

Don't don't don't test me

Don't test me yea...!

Thanks to opara pamela for correcting these lyrics

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found