Drenco

Drenco - Baby Gal Feat. Cashino lyrics

rate me

Na you I dey find oh

Any how wey you like

make you wind dey go

oh oh

And I like your behind

oh

Omo come to my side

make we fly dey go oh

oh

I no fit deny ohhhh

Omo you too fine o oh

oh

you dey make me dey

maga

dey make me dey

shatter

dey make me dey

scatter oh oh

[Chorus]

Baby gal I mana igbu go

m oo

this thing wey you

carry, o gugbu m oo eh

Baby gal I mana igbu go

m oo

igbu go m oo, igbu go m

oo eh

Baby gal I mana igbu go

m oo

this thing wey you

carry, o gugbu m oo eh

Baby gal I mana igbu go

m oo

kedu ife m ga eme eh

kedu ife m ga eme eh

[Drenco]

This baby na one of a

kind man

she dey make my face

dey shine man

I want to dey press

rewind man

anytime I see her e dey

be like sign man

I no fit explain the link

man

uh wait make I think

man

I remember sey she like

my style man

no wonder she dey give

me the smile man

omoge show me the

sumthin

make I kuku hold the

sumthin

you know sey I dey feel

the sumthin

the thing wey you carry

omo no be small thing

I no fit shout at all man

this one e fine e tall

man

I know sey if I give am

my all man

man she go play me like

ball man

[Chorus]

[Cashino]

Omo e le o ti lo wa ju

senorita

Cashino pleased to meet

ya, mamacita

fine gal for lagos, NDT

I'll make you famous

no dey dull, ba mi so ro,

I no dey stall

oya make we yarn now

admire from afar

nah su mo bi ki a lo ra

oti ni bar

you know my steeze,

Halima you a 100

degrees

ha any time I tie the

knot, sho mo

Mi o se re, I give it all I

got, Big boy with big

things

exchanging rings, not

that small boy talk

about the bling bling

you dealing with a king,

its a beautiful thing

in you its everything

Gba ooo mo ti lo la un

da un ife e

Ma fi sha un Iyawo

kilode

Forever starts today

Cashino NDT baby

swagger my word play.

[Chorus]

[Drenco]

Baby girl come close to

my Honda

I like to have your

name and your number

you dey make my head

dey ponder

e be like sey na you go

cure my hunger

the way you dey carry

your self

when you entered the

club omo guys dey melt

some still no believe

wetin them eyes dey

see

but this babe bakar na

reality.

seventeen, eighteen,

nineteen man

this kind baby go be

nineteen man

wetin be your age? am

nineteen man

but I swear she no look

like pikin man

the way she dey wind

be like sixteen man

body so erotic lookin so

cream man uh

I wanna take her to the

top of the globe

so baby girl tell me now

is you ready to roll?

[Singing]

Omoge I dey feel your

pattern

the thing wey you dey

do you dey make me

dey maga

omoge I dey feel your

swagger

come to my place make

I pump your bakar

[Chorus]

eh kedu ife m ga eme

eh

omo you don jazz me

eh

this thing wey you

carry I say you don jazz

me eh eh

I no fit shout oh

me I, no fit shoute oo

Drenco....Cashino...lets go

[echo til fade]<br />

<br />

Thanks to stanley

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found