Djinee - Ego lyrics
rate meIf i die now,I go happy say,

Say when I dey this world,I don fall in love,

Which one u dey e

Wey u dey treat me so,

I don beg,I don do everything

But u tell me say u need time and

U no fit dey wit me

Na so i vow,

Anyway I dey go,Ewo!

CHORUS

If u help me see Ego,

make u tell am i don go,

She no look me and so,

don pack my load go Ewo!

(2xe)

No be say I no show how I feel,

No be say I no ever show you say I dey real,

Everybody don know say I fit do anything for you,

I go die for you,

Everybody dey laff me cos dem know u be my life,

I don say I go marry,

cos in u I see my wife,

Baby oh!

I go take am 4 bus,

I go take am 4 train,

For this place I no fit stay eh!Ewo!

Chorus(2xe)

I know say u dey hear my voice,

cos this song na im i write for you,

I dey go find one place where i go hide my head,

cos i wan start my whole life anew,

Chorus

She don leave me and so so,

Eh Eh Eh Ewo!

Ego Ego Ewo! (see ego tell am i don go)

Why u do me so

Why u do me like this oh!

I dey beg,I dey beg,I dey pack my load go

Oh Oh!

If i die now I go happy say,

Say when i dey this world I don fall in love