Davido

Davido - The Money lyrics

rate me

Ft. Olamide

Kiddo kiddo kiddominant

I wanna lowo I want to lola, I wanna lalafia

I wanna lowo I want to lola, I wanna lalafia

Alowo ma jaiye eyin lemo

Awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh

Alowo ma jaiye eyin lemo

Awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh

Hey give me the money eh

Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo

Life is all about the money eh

Take a look at it like this

If I no get money like this

All the shuma no look my face ehn

Them no go follow me to my place

I dey grind and do my thing

I don dey see money sinz I dey nineteen

When I go chop with my team

We dey pay everyone wey dey the canteen

Now we don upgrade the matter

Rollin' a weekly a monthly a quarter

Now we don turn to butter

Family dey smile and we no get quanta

Jor dakun jen so yoruba

Make dem no go forget say baddo na baba

Eruku de tun yapa

A den jaiye ori wa

Hey give me the money eh

Biko ye nego

Orimi jekin jekin lowo

Life is all about the money eh

Hey give me the money eh

Biko ye nego

Orimi jekin jekin lowo

Life is all about the money eh

I want to lowo I want to lola, I want to buy Bugatti

I want to hmm uh hmm kim kardashian

At the back of my brand new Bentley

Is it because I'm ballin' they want to dull my ginger

They want to hear my story they wan put me for linda

Some jealous me some people jealous me

Oya come and spend my money oya come follow me jolly oh

Alowo ma jaiye eyin lemo

Awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh ye ye ye

Alowo ma jaiye eyin lemo

Awon ti won jaiye lana da won ti ku won ti lo oh

Hey give me the money eh

Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo

Life is all about the money eh

Hey give me the money eh

Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo

Life is all about the money eh

Get this song at:  amazon.com  sheetmusicplus.com

Share your thoughts

0 Comments found